Shaggi don dey give us the old pattern wey we like Alhamdulillah 🙏 He don dey off cloth and he don dey talk ask he dey talk before and he don dey reconnect with his old friends
Please do more content with sll of them this year. Shaggy is the best. What a wsy to start the year. And you can make this video a sequel or parts. It will be a banger! Solomon collecting your phone and leaving him in God's hands is about INEC and 2023 hogwash election. What an irony, oyinbo in Nigeria want ro JAPA!😅😅😅😅😅😊😊😊😊
God bless you more Mr. Shaggy, this is a great example for the people tbh. Every once in a while we all must be reconnecting with our friends, that way we can foster more humanity within us.. Cheers bro
Oga Shaggi you don dey reconnect with your old colleagues, last time na Pastor Ozedikus, now na White Agbero nice one. Expecting more
You be better fan.❤
yeahh.....did one with mastercraft few days back
@@OpeyemiSholaja
He remain pastor farawo , if that's the correct pronunciation 😅
He also connected with mastakraft ,I love it
Expecting not excepting 😅
This one nah Nigerian Albino and oyinbo born am 😂😂😂
Good to see you again White Agbero, We have missed you o
Shaggy, time wey you suppose take run, you go use am dey explain when evidence full ground 😂😂😂😂😂.
This sulia too wicked😂😂
Lol, Omo dey White Woman do well o😂😂😂
It's good to see Shaggi featuring his old acting crew again.
😂😂😂😂Suliya be the real werey😂😂😂😂 she said no be the evidence I dey see so😂😂😂😂😂😂😂
Shaggi calling her baby in the presence of Suliatwo is it for me. Lol
😂qalraa😢l wwill w7l8trr😊
We miss this Oyinbo I swear 😂😂😂😂
Fr😂
Like seriously 😂😂
More Mr. White and the white lady ooo 😂😂😂😂😂
It’s the jump for me 😂😂😂😂😂 shaggy don channel his inner Jacky Chan
Bhahahahahahahaha. Na inner bingo.👉😁😃😃🤣🤣😀😀😄😀😃😄
Shaggy I'm happy for you at least u nor dey post for 12midnight like who dey go witch😅😅😅
Craziness…. The whole cast is crazy 🤣🤣🤣😂🤣
55t
Shaggi is giving us back 2 back this year 2024 wif his old time frnds. 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Broda Shaggy....dey easy dey slap Woos na....pity the poor boy small. Na read he wan read jàre 😊 😂😂😂😂😅
E don try wey I see white agbero like 3 yrs ago. Tnx for bringing him bavk
Wooow White Agbero.. Thanks Shaggi
Imagine oyibo woman saying "baby bawo"? to white agbero😂😂😂😂
White agbero wow ,it’s been long o 😂
"I will tell Rema make he tell Don Jazzy make he carry burger come". 😂😂😂
😂🤣😂
That part got my ribs cracking 😂😂
😂😂😂
😂😂😂😂😂😂
I love U Shaggi. My 001 Nigerian Comedian.
Woos don betray shagi, that one na serious fight for another day
One thing I love in shagii comedy be say e dey always be serious
Broda Shaggy thank you for bringing White Abgero and Officer Woos😂😂😂
Shaggi your gym dey work oooo....I love what I'm seeing 😮
This @brodashaggi na werey o… which one be “I know knowledge is light that's why I no want this boy to end up for the tunnel.”😅😅😅
😂😂😂
❤❤❤❤❤Oyinbo nigeria no go u.k ooo
Baba u dey gan ni.... keep it up bruh
Oyinbo mí I love you 😂😂😂😂
Shaggi nice one for reconnecting with your people...abeg tell Rema to help tell don jazzy to do the Burger
Shaggi don dey give us the old pattern wey we like Alhamdulillah 🙏
He don dey off cloth and he don dey talk ask he dey talk before and he don dey reconnect with his old friends
We leave Solomon matter for God. 😂😂😂😂😂
Broda shaggi to the world😂❤❤❤🚀🚀🚀
Shaggi still Dey claim boss in dog mode 😹😹😹
Mad video i dey laugh ma ass out 😂😂😂😂😂🤣🤣🤣🤣😅😅😅😅
Even been a dog, shaggi wants seniority😂😂😂
White agbero is back❤❤😂😂
Wow ..I really miss white agbero ❤❤😂🎉🎉🎉
Dat suliat just too wicked 🤣🤣
Man 😂😂😂😂 boos shaggi na oyibo metete don day speak Nigeria language ooo😂😂😂😅😅 chai na so life be 😂
😅😂😅😂😅😂😅😂😅😂shaggy even as a dog u still dey bully wood
This white Babe ehen really try oooooo 😂😂😂😂😂, She proves she is from UK 🇬🇧....shaggy Nice one i appreciate your effort and consistent
White 🤍 is the dance for me 😂😂😂😂
😂 Omoh Shagi you dey do well .White Agberuu don came back
This is nice🤩 bro shaggi don Dey reconnect with his old colleagues I miss this 😊thank you
Even the oyibo, na big werre😅😅😅
Which one, the man or the woman?
White agbero is back 💃💃
"He say na Rema burger" 😂😂
Shaggi, u don see japa finish for oyinbo girlfriend😂
Shaggy 😂you nor know say knowledge is light ? 😅😂😂
Happy to see white agbero 😊
I too like this white agbero
Love oyibo princess ❤❤😂
I beg I dey go UK 😂 dey go jare
So Rema he is now a delivery 🚚 man 😂😂😂😂 5:15
UGO .C. UGO omo that year 💪🏿
Please do more content with sll of them this year. Shaggy is the best. What a wsy to start the year. And you can make this video a sequel or parts. It will be a banger!
Solomon collecting your phone and leaving him in God's hands is about INEC and 2023 hogwash election. What an irony, oyinbo in Nigeria want ro JAPA!😅😅😅😅😅😊😊😊😊
😂😂😂😂😂my Belle oooo😂😂😂
Shaggi is so funny😂😂💔💔
White Agbero is back 💃💃💃
Brother shaggy you too much 😂😂😂😂
Ugo C ugo 😂
We go leave am for god 😂 😂😂😂😂😂😂😂
Oyibo can speak pidgin because she loves it
Nice One Shagi Married Two Wife's.
Oyinbo longtime 😂😂😂
I Love White Agbero
Ahhhh white agbero 😂❤
Shaggy and this he ringing tone 😂😂😂😂😂
As in eeeh, he no dey change phone at all 😂😂😂
“Ooh rema go come here
Yes with Selena Gomez😂”
Shaggy na werey
Aww shargy 🤣🤣🤣🤣🤣
Shaggi say "Baby calm down"😅😅😅 it's very interesting comedy 😅
Broda shaggi where did u see this oyinbo guy n woman
Nice one 😂😂😂😂😂
Shaggi be talented😂😂😂😂
Broda shaggi Agba 😂😂😂
Oyinbo say baby bawo 😂😂
Shaggi too fresh abeg😂❤
Baby bawoooo 😂😂😂😂😂😂
Jazzy burger 🍔 kó Rema burger ní 😂😂😂
Brodashaggy you too much ❤😅😅
Shaggi ooo. No use laugh kill person 😂😅😂🤣🤣🤣
😂😂😂Rema go bring burger😂😂 shaggi turn 🐶 😅😅
Shaggi I didn't know you were this funny. I found you on woos video. 😂😂😂😂😂😂
Wow I was thinking about it
Thank you ❤️❤️❤️❤️❤️
Love from The Gambia 🇬🇲😂❤
Shaggi you want tell me say na the room Ei parlour this 😂😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂 oyimbo fô😅😅😅
White Alberto: hwfar baby
Princess oyinbo: baby bawo 😂😂😂😂
The cast ❤❤❤😂😂😂
😂😂😂plenty werey
I show my mama say him go like ft broda shaggi and officer woos😂
Shaggi u are de best among the talented.
I love this Oyinbo guy so handsome ❤
Ugo c ugo 😂😂😂
White agbero: wetin God wan take my phone do?😂😂
Shaggy only woos he can beat 😂😂😂😂
First here 🇬🇭🇬🇭
White good to have you on this series miss you so much bro
God bless you more Mr. Shaggy, this is a great example for the people tbh.
Every once in a while we all must be reconnecting with our friends, that way we can foster more humanity within us..
Cheers bro